Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




1 Kronikles 26:10 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

10 Hosah wey kom from Merari family born four boy and dem bi: Shimri (en papa make am di first-born, even doh nor bi en dem first-born),

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




1 Kronikles 26:10
4 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Dem still choose Obed-Edom wey bi Jedutun pikin and 68 oda men. Na Hosah and Obed-Edom dey guide di gate.


di sekond na Hilkaya, before Tebalaya and Zekaraya. Na thirteen pipol for Hosah family bi guide for di temple.


Meshelemaya get eighteen sons and rilashons wey pipol dey respet well-well.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ