1 Kronikles 25:9 - Holy Bible Nigerian Pidgin English
9 Di first dice wey dem trow na for Josef wey bi Asaf pikin and twelf of en sons and rilashons. Di next one na Gedalaya and twelf of en sons and rilashons,
Di pipol wey dem choose to assist dem na: Zekaraya, Jaaziel, Shemiramot, Jehiel, Unni, Eliab, Benaya Maaseaya, Mattitaya, Elifelehu, Mikneaya and Obed-Edom and Jeiel wey dey guide di gate.
King David and di ofisas pick some of Asaf, Heman and Jedutun shidren to profesai as dem dey play instrument and cymbals. Dis na di men wey dem choose: