Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




1 Kronikles 25:8 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

8 Dem dey trow dice to take know di work wey dem go do, weda yu old or yong, weda yu sabi di work or just dey start am.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




1 Kronikles 25:8
13 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Bikos Kenanaya sabi play music well-well, dem kon make am dia leader.


Just like di leaders for Aaron family, dem divide dia work give dem with dice wey dem trow without sey dem use age or rank. King David, Zadok, Ahimelek, di priests and di leaders for Levi tribe dey der and dem do evritin for dia front.


As e bi sey di temple ofisas and spiritual leaders dey among Eleazar and Itama shidren-shidren, dem kon trow dice take divide dem.


From Asaf sons: Zakkur, Josef, Netanaya and Asarelah. Asaf wey dey profesai for di king, na-im dey lead dem.


Di first dice wey dem trow na for Josef wey bi Asaf pikin and twelf of en sons and rilashons. Di next one na Gedalaya and twelf of en sons and rilashons,


Di pipol from each family trow dice, both yong and old, just to know di work wey dem go do.


Na Shuppim and Hosah dem give di west gate and Shalleket gate wey dey di road for up. Di guards dey shange duty among demsef.


E si di king stand near di pila for where dem take dey enter di temple. Di ofisas and doz wey dey blow trumpet stand near di king and all di pipol for di land happy dey blow dia trumpet. Doz wey dey sing, dey der with difren instrument as dem dey lead di song. Atalaya tear en klot kon dey shaut, “Dis na wayo! Dis na wayo!”


Dis na di family leaders for Levi tribe: Hashabaya, Sherebaya, Jeshua, Binnui, Kadmiel and di oda men wey dey stand face dem wen dem dey do di praiz and tanksgivin service and just as David wey dey serve God kommand dem, one group dey praiz with di oda group.


Wi dey plan as wi wont make tins bi, but na only God dey choose wetin go happen.


E go trow dice kon mark one goat sey, ‘Dis one go bi ofrin to God’ and di oda goat go karry di pipol sin go Azazel wildaness.


Naim dem kon vote to choose between di two men and di pesin wey dem choose, na Matias.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ