7 Dem train dem and dia rilashons so dat dem go fit play music well for God and dem bi 288.
Na Heman and Jedutun dey kontrol how dem dey play di trumpets, cymbals and di oda tins wey dem take dey praiz God. Na Jedutun sons dey guide di gate.
4,000 wey go dey guide and anoda 4,000 wey go dey praiz God with di music instrument wey di king make.
Di men work with all dia mind and di four Levi men wey dey supavise dem na: Jahat and Obadaya from Merari; Zekaraya and Meshullam from Kohat family. (All Levi pipol wey dey der, sabi sing well-well.)