10 before Zakkur and twelf of en sons and rilashons.
Next pesin na Izri and twelf of en sons and rilashons.
Di first dice wey dem trow na for Josef wey bi Asaf pikin and twelf of en sons and rilashons. Di next one na Gedalaya and twelf of en sons and rilashons,