24 Mikah from Uzziel family while from Mikah family na Shamir
Uzziel sons na: Mikah and Isshaya.
From Hebron family na Jeraya, Amaraya, Jahaziel and Jekameam.
with Isshaya wey bi Mikah broda. Zekaraya from Isshaya family.
Dem don give di priest and Levi pipol, di work wey dem go do for di temple. Doz wey sabi work dey ready to help yu and all di pipol and dia leaders go obey yor kommand.”
So Levi pipol and Judah men do as Priest Jehoiada tell dem. Di kommander gada all di men wey dey duty and doz wey nor dey duty for dat Sabat Day.
King Hezekaya put priest and Levi pipol sey make dem dey burn sakrifice, serve, give ofrins, tank, praiz and dey woship God for en temple.
Dem still arrange di priests and Levi pipol wey go dey serve for di temple for Jerusalem, just as dem rite am for Moses Law.