22 Shelomit from Izhar family; Jahat from Shelomit family.
Na Kohat sekond pikin, Izhar born Shelomit.
Isshaya from Rehabaya family;
From Hebron family na Jeraya, Amaraya, Jahaziel and Jekameam.
Evry gift wey King David, di leaders, doz wey dey lead tazon and hundred sojas dedikate give God, na Shelomit and en relashon dey guide dem for di temple.
Amram two sons na: Aaron and Moses and en girl pikin name na Miriam. Aaron get four sons wey bi: Nadab, Abihu, Eleazar and Itama.
Di shidren wey Izhar born na Korah, Nefeg and Zikri.
Kohat sons akordin to dia family na: Amram, Izhar, Hebron and Uzziel.
Na Kohat born Amram, Izhar, Hebron and Uzziel family.