Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




1 Kronikles 23:8 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

8 Ladan three son na: Jehiel, Zetam and Joel.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




1 Kronikles 23:8
10 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

David koll Priest Zadok and Priest Abiatar with six pipol form Levi tribe and dem bi: Uriel, Asaya, Joel, Shemaya, Eliel and Amminadab.


From Gershom family: dem koll 130 pipol and na Joel dey lead dem.


Shimei three sons na: Shelomot, Haziel and Haran. Na dem dey lead Ladan family.


From Ladan family wey kom from Gershon tribe, na Jehiel bi dia leader.


Doz wey get stones wey dear, bring dem kom where dem put di tins wey dem won use take build di temple and na Jahiel wey kom from Gershon family, bi dia leader.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ