7 Gershon born two sons: Ladan and Shimei.
From Gershom family: dem koll 130 pipol and na Joel dey lead dem.
David divide Levi pipol into three groups, just as dem take kom from Gershon, Kohat and Merari family.
Ladan three son na: Jehiel, Zetam and Joel.
From Ladan family wey kom from Gershon tribe, na Jehiel bi dia leader.
Kohat born four shidren: Amram, Izhar, Hebron and Uzziel.
Ladan, Ammihud, Elishama,
Gershon shidren akordin to dia family, na Libni and Shimei.