Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




1 Kronikles 23:32 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

32 Na dem dey kare for di tent where dem for dey meet and di holy place. Dem still dey help dia brodas wey bi Aaron shidren-shidren, wey dey serve for God Temple.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




1 Kronikles 23:32
9 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

kon karry am go put for di temple. Levi pipol and di priest still karry di tent wey God for dey meet di pipol, with all di oda tins, go di temple.


Dem dey sleep near di temple, bikos na dia work to guide and open di gate evritime.


Na di work wey dem go do for di temple, I dey tell dem so.”


But Levi pipol go kamp near di Tabanako to guide am, so dat nobody go-go near am kon make God strike Israel pipol.”


“Na yu go kare for di sanctuary and di altar, so dat problem nor go follow Israel pipol again.


But di pipol wey go stay for di Tabanako front for east wey face di tent where dem for dey do meetin, na Moses, Aaron and en sons. Na dem go kare for di tins wey dem nid for di Holy Place and wetin Israel pipol wont. But if anybody wey nor suppose go der, go der, dem go kill-am.


Dem fit help dia brodas for di work; dey give dem wetin dem wont, but make dem nor do any work. Dis na wetin yu go tell Levi pipol to do koncerning dia work for di sanctuary.”


e fit serve for der with God name, just like evry oda Levi wey bi priest wey dey serve God for der.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ