Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




1 Kronikles 23:3 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

3 kon kount all di men wey kom from Levi tribe wey don rish or pass thirty years and all of dem na, 38,000.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




1 Kronikles 23:3
5 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

David gada Israel leaders, di priests and Levi pipol togeda


Na Levi shidren-shidren bi dis, just as dem rite dia name for dia difren family. Doz wey don rish twenty years for Levi family, still follow dem work for God Temple.


Dem share give di men wey don old pass thirty years wey dem rite dia name put for di family rekord and doz wey go enter God Temple go serve and do dia evriday work.


“From doz wey bi twenty-five years go among Levi pipol, na dem go do God work for di tent where dem for dey do meetin


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ