1 Kronikles 23:29 - Holy Bible Nigerian Pidgin English29 Na dem still dey kare for di bread wey dey der; di ofrin flour; di bread wey nor get yist; to dey mix dem and all di tins wey dem dey measure. အခန်းကိုကြည့်ပါ။ |
Anytime dem dey woship for di temple, wi go provide dis tins: di holy bread, di korn wey dem dey give evriday as ofrin, di animals wey dem go burn as sakrifice for each day, di holy ofrins for Sabat Day, di new moon festivals and oda festivals, di oda holy ofrins, di ofrin wey go remove Israel sins and anytin wey dem nid for di temple.