Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




1 Kronikles 23:26 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

26 So, Levi pipol nor nid to dey karry di tent wey God dey and all di tins wey dem take dey woship am, again.”

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




1 Kronikles 23:26
7 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Just as David kommand, dem kon kount Levi pipol wey don rish and pass twenty years.


E still tell Levi pipol wey bi tisha for Israel about di tins wey dem dedikate give God sey, “Di holy ark wey Solomon, King David pikin build, make una put am for di temple. Make una nor put am for una shoulder. So, di Oga wey bi una God, na-im and en pipol Israel, una go serve!


Wen Aaron and en sons don kover di Holy Place and en tools finish; wen time don rish for di pipol to travel, Kohat pipol go karry doz tins; but dem nor go tosh anytin wey dey holy, bikos if dem tosh am, dem go die. Dis na Kohat pipol work for di tent.


Moses kount all dis pipol, just as God kommand am and each pesin get en work.


Wen time don rish for di pipol to travel, Aaron and en sons must enter di tent kon take di curtain take kover di Kovenant Box.


But Moses nor give Kohat pipol any truck or any melu, bikos na di holy tins wey dem karry for dia shoulder, bi dia work.


For dat time, God separate Levi tribe sey make dem karry God Kovenant Box kon stand for God present to serve am and na dem go dey bless pipol with en name and na so e bi till today.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ