Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




1 Kronikles 23:23 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

23 Mushi born three sons: Mahli, Eda and Jerimot.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




1 Kronikles 23:23
6 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

But Eleazar nor get boy pikin before e die, na only girls e born. En girl shidren marry Kish shidren wey bi dia kousin.


Na Levi shidren-shidren bi dis, just as dem rite dia name for dia difren family. Doz wey don rish twenty years for Levi family, still follow dem work for God Temple.


From Mushi family, di leaders na Mahli, Eda and Jerimot. All dis na leaders for Levi family.


Make una arrange unasef akordin to una family, just as King David for Israel and en pikin Solomon tell una.


As en papa David tok, Solomon choose difren priests to do difren tins. E choose Levi pipol wey go dey lead woship and help di priest for dia work evriday and doz wey dey guide di gate. Dis na wetin David, God savant tok.


Merari shidren na Mahli and Mushi. Na dis pipol kon bi Levi family akordin to dia rekord.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ