20 Uzziel sons na: Mikah and Isshaya.
Hebron four sons na: Jeraya, Amaraya, Jahaziel and Jekameam.
Merari sons na: Mahli and Mushi. Mahli sons na: Eleazar and Kish.
Mikah from Uzziel family while from Mikah family na Shamir
with Isshaya wey bi Mikah broda. Zekaraya from Isshaya family.
Uzzi born Izrahaya Izrahaya kon born Mikael, Obadaya, Joel and Isshaya and all of dem dey head dia family.