19 Hebron four sons na: Jeraya, Amaraya, Jahaziel and Jekameam.
From Hebron family: dem koll 80 pipol and na Eliel dey lead dem
Kohat born four sons: Amram, Izhar, Hebron and Uzziel.
Na Kohat sekond pikin, Izhar born Shelomit.
Uzziel sons na: Mikah and Isshaya.
From Hebron family na Jeraya, Amaraya, Jahaziel and Jekameam.
For Hebron family, na Jeraya bi leader just as dem rite am. For di forty years wen King David dey rule, dem shek where dem rite am put kon si sey, dis men na pipol wey pipol dey respet for Jazer wey dey Gilead.