Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




1 Kronikles 23:14 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

14 But Moses wey bi God savant, dem rite en shidren-shidren name join Levi pipol.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




1 Kronikles 23:14
7 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Dem stand for dia difren pozishon, just as God savant Moses rite for en law. As Levi pipol give di blood to di priests, dem kon sprinkol am for di temple.


and Jeshua wey Jehozadak born, en fellow priests, Zerubabel wey bi Shealtiel pikin and en family membas kon build di Oga wey bi Israel God altar back, so dat dem go fit dey burn sakrifice for der akordin to wetin dem rite for God savant, Moses Law.


My Oga God, from generashon to generashon na Yu dey protet us!


Dis na di blessing wey Moses, God savant bless Israel pipol before e die:


Judah men kom meet Joshua for Gilgal and Kaleb wey Jefunneh wey kom from Kenizz born kon tell Joshua sey, “Yu know wetin God tell Moses en savant for Kadesh Barnea about yu and mi.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ