Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




1 Kronikles 23:12 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

12 Kohat born four sons: Amram, Izhar, Hebron and Uzziel.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




1 Kronikles 23:12
7 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Na Jahat dey lead di family sekond to Ziza. Jeush and Beraya nor born many sons, so dem kount dem as one family.


Na Amram born Aaron and Moses. Dem choose Aaron and en shidren-shidren to dey kare for di holy tins; burn incense to take woship God; to dey serve God and dey bless di pipol with God name forever.


Kohat born four shidren: Amram, Izhar, Hebron and Uzziel.


Amram two sons na: Aaron and Moses and en girl pikin name na Miriam. Aaron get four sons wey bi: Nadab, Abihu, Eleazar and Itama.


Kohat shidren na Amram, Izhar, Hebron and Uzziel. (Kohat stay for one hundred and thirty-three years.)


Dis na Levi family and dem bi: Libni family, Hebron family, Mahli family, Mushi family and Kohat family. Na Kohat born Amram.


Na Kohat born Amram, Izhar, Hebron and Uzziel family.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ