1 Wen David don old well-well, e kon make en pikin Solomon, king for Israel.
Den Abraham die for betta old age. E really old and live betta life. E die go join en grand-grand papa dem.
Den Isaak kon die go join en grand-grand papa dem. E old well-well before e die and e live en life komplete. En sons Esau and Jakob kon go beri am.
Naw, David don old well-well and even wen dem kover am with klot, kold go still dey katch am.
My oga know all dis tins and yu nor even tell yor ofisas who go bi king afta yu?”
sey, I go keep di promise wey I make with Israel God name sey, na Solomon go bi king afta mi.”
Solomon take-ova from en papa as king and God make en kingdom strong.
David gada Israel leaders, di priests and Levi pipol togeda
E give mi many sons and na Solomon E choose from all of dem, make e rule God pipol for Israel.
E die wen e don old well-well. E get many propaty and evribody dey respet am. Solomon en pikin kon take-ova from am as king.
Just as rice dey wait until den won harvest am, na so too yu go old before yu die.