8 But E tell mi sey I don fight many war and kill too many pipol. And bikos of di pipol wey I don kill, I nor go fit build temple for am.
My king, Israel pipol dey wait make yu tell dem who go bi king afta yu.
Just as Solomon tok, dem kon kut fine big stones wey dem go take build di temple foundashon.
“Yu know sey, bikos of di war wey David my papa dey fight with all en enemies, e nor fit build temple where dem go for dey woship di Oga wey bi en God, until God gi-am viktory ova all en enemies.
but yu nor go ever build am. Na yor own pikin go build my temple.’
But God nor gri make I do am, bikos I don fight and kill many pipol for war.
Make una klean all una klot and evritin wey dem make with leda, goat hair, or wood.”
Una must wosh una klot for di sevent day and una go dey holy, den una go fit enter di kamp.’ ”