Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




1 Kronikles 22:3 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

3 E give dem many iron to take make nail with wood wey dem go take make di gate. E still give dem many bronze wey nobody fit measure.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




1 Kronikles 22:3
7 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Solomon nor weigh all di bronze tins, bikos dem too plenty. So, dem nor know how dem heavy rish.


“But for di temple, I don use my pawa gada almost 4,000 tons for gold and 40,000 tons for silva wey dem go take build am. Dem still dey bring many bronze and iron kom. I don still keep wood and stone wey yu go use, but yu go still nid more.


I don try to prepare silva, gold, bronze, iron, timba, stones wey dear, jem stones to take make di floor and many marbols to take build di temple.


dis tins for di temple work: about 188 tons for gold; 10,000 gold koin, 375 tons for silva; 675 tons for bronze and 3,750 tons for iron.


Even with all dis many tins wey Solomon make, di bronze dem still remain.


Di two pilas, di Sea with di twelf bronze melu image wey dey under am and di wota pot and wetin dem karry, many well-well. Dem make and put dis tins for God temple wen King Solomon dey rule.


land where una go for chop as una like and una go get evritin. Betta land where stones bi like iron and una go fit make koppa from en hills.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ