Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




1 Kronikles 21:9 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

9 Den God tell Profet Gad,

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




1 Kronikles 21:9
7 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Den God tell Gad wey bi David profet, “Go tell David sey I dey gi-am three tins and make e choose one of dem


“Go tell David sey I dey gi-am three tins to choose from and na any one wey e choose, I go do.”


All dis na di king profet wey bi Heman shidren. God gi-am fourteen sons and three dotas, just as E promise am sey e go dey great.


Evritin wey David do from biginnin go rish end, dem rite am both for Profet Samuel, Profet Natan and Profet Gad book.


Di king follow di advise wey God give King David thru Profet Gad and Profet Natan. E put Levi pipol for di temple with harp and cymbals.


Den Profet Gad kon tell David, “Nor hide for hole again, but make yu go Judah go stay.” So David kon go Heret Forest.


(For dat time for Israel, if anybody won go hear from God, e go sey, “Kom make wi go si di pesin wey dey si vishon.” Bikos dat time, dem dey koll profet, “Pesin wey dey si vishon.”)


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ