Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




1 Kronikles 21:5 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

5 E tell David, “Di men wey fit bi sojas for Israel na 1,100,000 and for Judah, dem bi 470,000.”

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




1 Kronikles 21:5
4 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Dem tell di king about all di men wey fit do soja work and dem bi 800,000 from Israel and 500,000 from Judah.


But David make Joab obey en kommand. So Joab travel round Israel kon kom back to Jerusalem.


Wen David sey make dem kount di pipol, e sey make dem nor kount pipol wey neva pass twenty years, bikos God promise sey E go make Israel pipol plenty like di stars wey dey di sky.


Joab wey en mama na Zeruaya kon bigin kount di pipol, but e nor komplete am. God kon ponish Israel for wetin dem do, so dem nor fit rite di real nomba for King David own book.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ