Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




1 Kronikles 21:23 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

23 Araunah ansa, “My king! Make yu take am do anytin wey yu wont. Yu still fit take dis animal kon burn am for di altar, den use dis board take do di fire; even wheat dey here for ofrin. I dey give all of dem to yu.”

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




1 Kronikles 21:23
8 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Elisha go back kon kollect en own melu, kill and kook dem, den e give di meat to pipol make dem chop. So Elisha follow Elijah kon dey help am.


David kon tell am, “Make yu sell yor farm give mi, I won build altar put for God, so dat dis sickness go stop. I go give yu di money wey yu wont for am.”


But David ansa, “No! I go pay yu for evritin, I nor go fit give wetin bi yor own to God as ofrin. I nor fit give God sometin wey I nor sweat or pay for.”


So, Hanamel kom meet mi for di kourtyard sey make I buy en field, just as God tok. Den, I kon know sey, God really tok to mi.


Di truck enter one field for Bet-Shemesh and na Joshua own, den e stop for der near one big stone. Di pipol skata di truck, kill and offa di two melu as burnt ofrin give God.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ