20 For di farm, as Araunah and en four shidren dey plant wheat, dem kon si di angel, den all of dem run go hide.
So David obey God kommand and e go build altar for der, just as Profet Gad tell am.
As Araunah si David dey kom, e bow face groun.
Den God angel kom Ofrah village kon sidan under di oak tree, wey bi Joash wey kom from Abiezer family, own. Den, en pikin Gideon dey hide pick wheat for one wine press, so dat Midian pipol nor go si am.