19 So David obey God kommand and e go build altar for der, just as Profet Gad tell am.
Den God angel kon tell Profet Gad, “Kommand David make e go Araunah farm go build altar for God for der.”
For di farm, as Araunah and en four shidren dey plant wheat, dem kon si di angel, den all of dem run go hide.
So en mama kon tell di savants sey, “Anytin wey e tell una, make una do am.”
Naw, make yu get up go inside di town and dem go tell yu wetin yu go do.”