11 So Profet Gad go meet David kon tell am wetin God tok, den e ask am, “Na wish one yu wont make God do?
“Go tell David sey I dey gi-am three tins to choose from and na any one wey e choose, I go do.”
“Three years wey food nor go too dey; or three monts wey una go dey run from una enemy sojas; or three days wey God go attack una with sickness and en angel go bring deat kom dis land? Na wish one yu wont make I tell God?”
If yu dey listin to advise and dey ready to learn, yu go wise one day.