8 Na Etan born Zabud.
Karmi sons na: Akan wey bring wahala kom Israel wen e tif wetin dem dedikate give God.
Di sons wey dem born give Hezron na: Jerahmeel, Ram and Kaleb.