48 Kaleb girl-friend wey bi Maaka born Sheba and Tirhana.
En savant Reumah still born shidren for am and dia names na: Tebah, Gaham, Tahash and Maaka.
Kaleb girl-friend wey dem dey koll Efah kon born Haran, Moza and Gazez. Na Haran bi Gazez papa.
Jahdai sons na: Regem, Jotam, Geshan, Pelet, Efah and Shaaf.
Na Maaka still born Shaaf wey bi Madmanna, Sheva, Makbena and Gibea papa. Kaleb girl pikin na, Aksah.