42 Kaleb wey bi Jerahmeel broda, en sons na: Mesha wey bi Zif papa and en sekond pikin na Maresha wey bi Hebron papa.
Reuben, na yu I first-born, my strent and di first fruit wey I plok. Na yu bi di nomba one, both for rank and pawa.
Jekamaya wey born Elishama, na Shallum bi en papa.
Hebron sons na: Korah, Tappuah, Rekem and Shema.
Shammai son na Maon wey bi Bet-Zur.
Na Maaka still born Shaaf wey bi Madmanna, Sheva, Makbena and Gibea papa. Kaleb girl pikin na, Aksah.
Shobal wey bi Kiriat-Jearim papa, en sons na: Haroeh and half of Manahat pipol.
Di sons wey dem born give Hezron na: Jerahmeel, Ram and Kaleb.
Na Jeiel build Gibeon town. En wife na Maaka
God know doz wey E don choose, so E don make dem bi like en Pikin, so dat en pikin go bi di first-born.
di place where all di first-born gada and dis na di pipol wey God rite dia name for heaven. Una don kom meet God wey go judge evribody and na-im dey make pipol pafet.
Zif, Telem, Bealot,
Keilah Akzib and Maresha and dem bi nine big and small towns.
Maon, Karmel, Zif, Juttah,
Den Zif pipol go tell Saul for Gibeah sey, “David dey hide for Horesh near Hakilah Hill wey dey Jeshimon sout.”
Zif pipol kom meet Saul for Gibeah sey, “David hide for Hakilah hill wey dey near Jeshimon.”