34 Sheshan born only girls. Sheshan get one Egypt pesin wey bi en savant and en name na Jarha.
Appaim son na: Ishi and Ishi born Sheshan, while Sheshan born Ahlai.
Jonatan sons na: Pelet and Zaza. Na Jerahmeel shidren-shidren dem bi.
Sheshan give en girl pikin to en savant as wife and e kon born Attai for am.