32 Jeda wey bi Shammai broda, en sons na: Jeta and Jonatan. Jeter nor born boy pikin before e die.
Onam sons na: Shammai and Jada. Shammai sons na Nadab and Abishur.
Appaim son na: Ishi and Ishi born Sheshan, while Sheshan born Ahlai.
Jonatan sons na: Pelet and Zaza. Na Jerahmeel shidren-shidren dem bi.