Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




1 Kronikles 2:3 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

3 Judah sons na: Er, Onan and Shelah. Na one Kanaan woman wey en name na Batshua, born dis three shidren for Judah. Er wey bi Judah first pikin kon make God vex and God kill-am.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




1 Kronikles 2:3
8 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Judah sons na: Er, Onan, Shelah, Perez and Zera (But Er and Onan die for Kanaan land). Perez sons na Hezron and Hamul.


Dan, Josef, Benjamin, Naftali Gad and Asher.


Judah shidren-shidren na: Perez, Hezron, Karmi, Hur and Shobal.


Shelah na one among Judah sons and na-im born Er wey Leka papa; Laada wey bi Maresha papa from Bet-Ashbea town where dem for dey make linen;


Odas still kom back from Shilon family and dem bi Asaya wey bi di first-born and en sons.


Judah shidren na Er and Onan, but Er and Onan die for Kanaan land.


And Judah shidren akordin to dia family na: Shelah family; Perez family and Zera family.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ