26 Jerahmeel get anoda wife wey dem dey koll Atarah and na en bi Onam mama.
Jerahmeel wey bi Hezron first son, en shidren na: Ram, Bunah, Oren, Ozem and Ahijah.
Ram wey bi Jerahmeel first son, en shidren na: Maaz, Jamin and Eker.