25 Jerahmeel wey bi Hezron first son, en shidren na: Ram, Bunah, Oren, Ozem and Ahijah.
Afta Hezron don die, Kaleb kon sleep with Efrat wey bi en papa wife and e born Ashhur wey bi Tekoa papa.
Jerahmeel get anoda wife wey dem dey koll Atarah and na en bi Onam mama.
Di sons wey dem born give Hezron na: Jerahmeel, Ram and Kaleb.
Dis na Ehud shidren-shidren. Dem bi di head for dia family and na Gibeah dem dey stay, but dem force dem go stay for Manahat.
Wen Akish ask, “Where yu go fight today?” David go sey, “Di Negev for Judah” or “Negev for Jeharmeel” or “Negev for Ken.”