20 Na Hur bi Uri papa and na Uri born Bezalel.
Wen Azuba die, Kaleb kon marry Efrat and e born Hur for am.
Wen Hezron don rish sixty years, e kon marry Gilead sista wey Makir bi dia papa and e born Segub for am.
But di bronze altar wey Bezalel, Uri pikin, wey bi Hur grand-pikin make, dey for front of Tabanako. Solomon and all di pipol kon pray to God for der.)
“Si, I don koll Bezalel wey bi Uri pikin wey en grand-papa kom from Hur tribe for Judah.
Bezalel make di box with akasia wood; e long rish three fit nine inches kon wide rish two fit three inches and e high rish two fit three inches.
Naw, Uri pikin Bezalel wey Hur wey kom from Judah bi en grand-papa, make evritin just as God kommand Moses;