Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




1 Kronikles 19:5 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

5 Shame nor let dem go house back. Wen King David hear wetin happen, e send message go meet dem sey make dem stay Jeriko until dia hair grow again.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




1 Kronikles 19:5
7 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Shame nor let di men go back to dia house. Wen David hear wetin happen, e send message go meet dem sey make dem stay Jeriko till dia hair go grow again.


For di time wey e bi king, Hiel wey kom from Bethel kon build Jeriko again. As God don tok thru Joshua wey bi Nun pikin, Hiel first pikin, Abiram, die wen dem start to build Jeriko foundashon and en last born, Segub kon die wen dem dey won put di town gate.


So King Hanun hold David messenjas, kut dia bear-bear and di klot for dia yansh side kon send dem go back.


Wen King Hanun and Ammon pipol know sey dem don make David dia enemy, dem kon use about 75,000 pound for silva take go hire men from Aram Naharaim, Aram Maaka and Zobah.


Wen di oda savants si wetin happen, dem nor happy at-all, so dem kon go tell di king evritin wey happen.


But e nor too tey, before en hair kon dey grow kom again.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ