Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




1 Kronikles 19:17 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

17 Wen David hear am, e gada Israel sojas, cross Jordan River kon face Aramean pipol and dem kon start to fight.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




1 Kronikles 19:17
5 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Wen David hear wetin dey happen, e kon gada all Israel sojas, cross Jordan River kon put dem for di side wey face Siria, den di war kon start.


Wen Aramean pipol si sey Israel pipol don win dem, dem kon send for more men from di east side for Eufrates river and na Shobak wey dey kommand Hadadeza soja for Zobah, bi dia kommander.


Israel pipol kon porshu Aramean sojas go back. David with en men kill 7,000 shariot drivers and 40,000 sojas wey dey waka with leg. Dem still kill Shobak wey bi Aramean sojas kommander.


Ammon pipol mash go pozishon for di side wey dem take dey enter Rabbah wey bi dia kapital town and all di kings wey kom help dem, dey for di open field.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ