1 Kronikles 19:16 - Holy Bible Nigerian Pidgin English16 Wen Aramean pipol si sey Israel pipol don win dem, dem kon send for more men from di east side for Eufrates river and na Shobak wey dey kommand Hadadeza soja for Zobah, bi dia kommander. အခန်းကိုကြည့်ပါ။ |