Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




1 Kronikles 19:12 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

12 Joab tell Abishai, “If yu si sey Aramean pipol dey opress mi, make yu kom help mi and if Ammon pipol dey opress yu, I go kom help yu.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




1 Kronikles 19:12
6 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

E kon sey make en broda, Abishai, dey kommand di oda sojas and dem kon face Ammon pipol.


Make yor heart dey strong! Make wi fight for awa pipol and God town and make God do wetin dey en mind.”


So if una hear di trumpet nois, make una gada round mi and awa God go fight for us.”


Make una help karry each oda load and if una do like dis, una dey obey Christ.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ