Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




1 Kronikles 19:11 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

11 E kon sey make en broda, Abishai, dey kommand di oda sojas and dem kon face Ammon pipol.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




1 Kronikles 19:11
5 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Na Joab broda, Abishai dey lead di three strong sojas. E use en spear take fight three hundred men kon kill all of dem, den e kon dey popula with di three strong sojas.


Abishai, wey en mama na Zeruaya, kill 18,000 Edom men for Salt Valley.


Joab si sey dia enemy sojas go attack dem from both front and back, so e choose di strong-strong sojas for Israel kon make dem face Aramean pipol.


Joab tell Abishai, “If yu si sey Aramean pipol dey opress mi, make yu kom help mi and if Ammon pipol dey opress yu, I go kom help yu.


Ammon pipol mash go pozishon for di side wey dem take dey enter Rabbah wey bi dia kapital town and all di kings wey kom help dem, dey for di open field.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ