Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




1 Kronikles 19:10 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

10 Joab si sey dia enemy sojas go attack dem from both front and back, so e choose di strong-strong sojas for Israel kon make dem face Aramean pipol.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




1 Kronikles 19:10
5 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

E kon sey make en broda, Abishai, dey kommand di oda sojas and dem kon face Ammon pipol.


Ammon pipol mash go pozishon for di side wey dem take dey enter Rabbah wey bi dia kapital town and all di kings wey kom help dem, dey for di open field.


For dat same time, di men wey burn di town don kom out kon fight, so Ai men kon dey di middle. Israel sojas kill all of dem.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ