Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




1 Kronikles 19:1 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

1 Leta, King Nahash for Ammon die and en pikin Hanun kon take-ova from am.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




1 Kronikles 19:1
5 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Benaya wey bi Jehoiada pikin, naim dey lead David bodyguards and David sons na shiefs ofisas too.


King David sey, “I must go pay respet and make friend with King Hanun, just as King Nahash wey bi en papa, do give mi.” So David send messenjas go tell am sorry for en papa wey die. Wen David messenjas rish King Hanun palis for Ammon,


“Wen una si sey King Nahash for Ammon dey kom fight una, una sey, ‘No! Wi wont king’, even doh na di Oga una God bi una king!


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ