Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




1 Kronikles 18:7 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

7 David karry all di gold shield wey Hadadeza sojas take dey guide diasef for war, go Jerusalem.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




1 Kronikles 18:7
7 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Jehoiada kon give di sojas oga, King David spear and shield wey dey God Temple.


Den David set soja kamp for dia aria kon dey rule and kollect tax from dem. God give David viktory for evriwhere.


E still take many bronze from Tibhat and Kun where Hadadeza for dey rule. (Na Solomon use all dis bronze take build tank, kolumns and oda bronze tins for di temple.)


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ