Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




1 Kronikles 18:16 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

16 Ahitub pikin Zadok and Ahimelek wey Abiatar born, na dem bi priests, while Shavsha kon bi seketry for di kourt.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




1 Kronikles 18:16
9 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Na Sheva bi di kourt seketry, while Zadok and Abiatar na priests


Zadok wey bi Ahitub pikin and Ahimelek wey bi Abiatar pikin, na dem bi priests. Na Seraya bi di kourt seketry.


Di king make Benaya di sojas oga for Joab place, den e put Zadok as priest for Abiatar place.


Elihoref and Ahijah wey bi Shisha shidren na dem bi seketry for di kourt. Jehoshafat wey bi Ahilud pikin, na en dey keep rekord.


Abishai wey bi Joab broda, naim bi di sojas oga and na Jehoshafat wey Ahilud born, dey keep rekord.


Benaya wey bi Jehoiada pikin, naim dey lead David bodyguards and David sons na shiefs ofisas too.


Na King David, Zadok (wey kom from Eleazar Family) and Ahimelek (wey kom Itama family), group Aaron shidren-shidren akordin to di work wey dem go do.


Di seketry, Shemaya wey bi Netanel pikin from Levi tribe kon rite dia names give di king, di ofisas, Priest Zadok, Ahimelek wey bi Abiatar pikin and di leaders among di priests and Levi family. Dem choose each family with di dice wey dem trow for Eleazar and Itama.


But one of Ahimelek pikin run go meet David. En name na Abiatar.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ