Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




1 Kronikles 18:10 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

10 e send en pikin, Joram go greet David, bikos e win King Hadadeza. (King Toi don fight with King Hadadeza well-well before, but e nor fit win am.) Joram karry gold, silva and bronze follow body go.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




1 Kronikles 18:10
6 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

So e send Joram en pikin make e go kongratulate David for en viktory against Hadadeza wey King Toi don fight many times.


King David dedikate dis tins to God with di gold and silva wey e win from Edom, Moab, Ammon, Filistia and Amalek pipol.


Wen King Toi for Hamat hear sey David don win and kollect all Hadadeza sojas,


Wen Sheba kween hear about Solomon, di woman kon go ask am strong-strong kweshon. Di kween rish Jerusalem with many pipol and many kamel wey karry spices, plenty gold and precious jewels. Wen di kween meet Solomon, e tell am evritin wey e get for en mind.


For dat time, King Merodak-Baladan wey bi Baladan pikin, for Babilon kon hear sey King Hezekaya dey sick since, so e send leta and gifts go gi-am.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ