Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




1 Kronikles 17:25 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

25 My Oga God, I dey pray with all my heart, bikos Yu don show and tell yor savant sey, ‘I go make yor shidren-shidren rule forever.’

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




1 Kronikles 17:25
6 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Dem go know yor name, den pipol go always dey sey, ‘God Almighty na Israel pipol God’ and Yu go always keep my kingdom.


My Oga God! Yu bi God and Yu don promise mi all dis wonderful tins.


Oga God, na Yu bi di hope wey poor pipol get. True-true, Yu go hear dia kry kon konfort dem.


God wey get pawa sey, “I go allow Israel pipol ask mi for help and dem go plenty like sheep again.


Naw, di day before Saul kom, God don tell Samuel:


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ