38 Dem still choose Obed-Edom wey bi Jedutun pikin and 68 oda men. Na Hosah and Obed-Edom dey guide di gate.
So David kon sey e nor go karry am go Jerusalem again, den e turn kon karry am go Obed-Edom house. Na Gat Obed-Edom from kom.
So dem go Samaria kon tell di guards wey dey di gate sey: “Wi go Siria sojas kamp and wi nor si anybody for der; dem run leave all dia horse and donkey and di tent bi as dem leave am.”
God Kovenant Box dey Obed-Edom house for three monts, so God bless Obed-Edom family and evritin wey dem get.
From Jedutun sons: Gedalaya, Zeri, Jeshaaya, Shimei, Hashabaya and Mattitaya. Dia papa wey dey profesai wen dem dey praiz God, na-im dey lead dem.
Hosah wey kom from Merari family born four boy and dem bi: Shimri (en papa make am di first-born, even doh nor bi en dem first-born),