Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




1 Kronikles 16:32 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

32 Make di sea and evritin wey dey inside, shaut! Make di grass and evritin wey dey inside dem bigin dance!

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




1 Kronikles 16:32
8 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Den make all di trees for bush shaut with joy for God, bikos E dey kom judge di world.


Bikos God go diliver Zion kon ribuild Judah town and en pipol go stay der again kon take-ova Zion.


Yu wey dey up, strong pass di waves and river wey dey rush with speed. God get pawa pass all dis tins!


Make di heavens and di eart dey happy! Make di sea and evritin wey dey inside, shaut praiz God!


Make una sing new song to God! Make evribody for di world sing praiz God. Una wey dey drive on-top di sea and evry oda tins wey E kreate for inside, make una sing praiz am. All di far land and doz wey dey der, make una praiz am.


Heavens, make una shaut dey happy! All di deep part for dis eart, make una shaut well-well! Make mountins and evry tree for di forest, shaut too, bikos God protet Israel pipol kon show how E great rish.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ