1 Kronikles 16:24 - Holy Bible Nigerian Pidgin English24 Make una tell di world about en glory and di big-big tins wey E dey do. အခန်းကိုကြည့်ပါ။ |
and dem go know sey na mi ponish dem. “But I go send some of dem go far nashon wey neva hear how I dey great rish or si di great tins wey I dey do. Na with my pawa, I go take send dem go Spain, Libya and Lydia with dia strong men. I go send dem go Tubal and Greece and na dem go tell doz nashons how I great rish.